Mohbad – Father Abraham

Mohbad Father Abraham

Mohbad – Father Abraham Lyrics

Artist: Mohbad
Song: Father Abraham

Holy ghost
Come down
Father abraham
Come down

Holy ghost
Come down
Father abraham
Come down

Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down

Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down

[post~chorus]
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa

Shebi you see alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana
Tinbani pe kosumi

Tinbani pe kosumiiro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter

So many plenty matter
Mama k!ll n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter

Mama k!ll n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper

Landlord fi ile ta tete
Holy ghost
Come down
Father abraham

Come down
Holy ghost
Come down
Father abraham

Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again

Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale

Come down
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa

Shebi you see alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mohbad Lyrics – Father Abraham

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Light [Explicit]
Release Year: 2020