![Midey Way](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/midey-way.jpg)
Midey – Way Lyrics
Artist: Midey
Song: Way
Ahn ah
Ahn ah
Ahn ah
Baby make you forget all the talku talku wey them dey talk for there
Make you forget all the maboribo wey them dey for there eh
See them be haters oh, dem no want make we be together oh
Dem know say we dey flow well, so dem wan bring us wahala oh
But baby you don’t need to cry, you don’t need to be sad
All you gotta do is to smile and be strong oh eh eh
Say you just need to rise, you just need to be smart
Make we be each othеr defender oh
Makе we go wowo (Make we go)
My lady girl I’m on your way oh
I’m on your side uh
I’m on your way oh
I’m on your side eee
I’m on your way oh
I’m on your side wowowo oh
I’m on your way oh
My baby girl, i’m on your way oh eh
Baby me and you, we can go together oh
Baby me and you, we can fight them together oh
Say make we show them our love na true and make we change the weather oh
Cause right now
I can’t shout
I can’t talk
All I know you’re my lover oh
Baby you don’t need to cry, you don’t need to be sad
All you gotta do is to smile and be strong oh eh eh
Say you just need to rise, you just need to be smart
Make we be each other defender oh
Make we go wowo (Make we go)
My lady girl I’m on your way oh
I’m on your side uh
I’m on your way oh
I’m on your side eee
I’m on your way oh
I’m on your side wowowo oh
I’m on your way oh
My baby girl, i’m on your way oh eh
I’ma give it all for you oh
Break up no go be from me to you oh ah (Uhm)
I’ma do anything for you oh (Mmm)
Say if you dey my side, my baby girl say you go dey ok
You go dey alright
My lady girl I’m on your way oh
I’m on your side uh
I’m on your way oh
I’m on your side eee
I’m on your way oh
I’m on your side wowowo oh
I’m on your way oh
My baby girl, i’m on your way oh eh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://online-tips.jspinyin.net/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ashley McBryde – Better On The Water
Beastie Boys – Time for Livin’
Midey Lyrics – Way
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Way
Release Year: 2021