May D – E Dey Your Body

May D E Dey Your Body

May D – E Dey Your Body Lyrics

Artist: May D
Song: E Dey Your Body

Omo! it’s philkeyz on the beat ooh!
Omo! tori won sebi oti pari won tun was sebi oti tan
Omo! omo!
E dey your body omo! e dey your body omar!

The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?
That thing wey i dey find
Girl i want to touch your body, if you don’t mind i’m very sorry

Come make i hear your story; i’m living on past glory
In the middle of the night, in the middle of the club
All i want is you girl and i know fit wait to your mind ooh
You know i’m crazy for you; that we done they find ooh

I’ll do anything for you, that thing me done dey find ooh
I’ll do anything for you
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?

That thing wey i dey find, omo! e dey your body
Omo! e dey your body omo! e dey your body
Omo! this your body
The way you move, you no dey force am ooh

Na wetin go dey cause am ooh?
Eebah! that thing wey i dey find
See! the things you do they make me magga
The man you with is he your brother?

I can’t pretend i no dey bother
I no retreat i no surrrender
So stop all the fronting, one thing, one thing ooh
You get the thing but i be borne thing ooh

E dey your face, e dey your body
Girl i no feel wetin they your mind ooh
You know i’m crazy for you, that thing we done dey find ooh
I’ll do anything for you

The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh; ooh oh ooh
That thing wey i dey find
Omo! e dey your body, omo! e dey your body

E dey your body, omo! this your body
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh
Eebah! that thing wey i dey find

That thing wey i dey find
That thing wey i dey find
That thing wey i dey find ooh
Eebah! that thing wey i dey find

In the middle of the night, in the middle of the club
All i want is you girl and i know fit wait to know your mind ooh
You know i’m crazy for you; that we done they find ooh
I’ll do anything for you

The way you move, you no dey force am ooh
Wetin go dey cause am ooh?
That thing wey i dey find
Omo! e dey your body, omo! e dey your body

Omo! e dey your body omo! e dey your body
This your body
The way you you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?

Eebah! that thing wey i dey find
Chairman is waiting for you
My heart is beating for you
I’ll be needing you

Girl love me the way
Cause i go treat you right
Girl i go dey your side
I’ll never do funny ooh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

May D Lyrics – E Dey Your Body

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
E Dey Your Body
Release Year: 2017