
Mavo. A – You Dey Hurt Me Lyrics
Artist: Mavo. A
Song: You Dey Hurt Me
You Dey Hurt Me
Abeg please explain to me
Na for where me wrong this time
You think say me nor try reach
You look me begin judge me
(If na wetin) me I don first hear
(Me na human) give me chance to yan
(Me don hear ram) beginning to end
You nor know how the thing dey pain
(E con be like) me love person
(Wey e dey love) another onе
(Me I give you) things wey you want
Pampеr you all these while but now
(You dey hurt me) you see am like normal thing
(You dey hurt me) you nor just wan think
(You dey hurt me) you see am like normal thing
(You dey hurt me) you nor just wan think
Wetin you wan con talk now
Me nor con dey okay now
You don tire to announce
So many things don dey knock
(Me don found out) why e be like this
(Thank God for me) me do the wright things
(Satisfy you) nor be bad Idea
Me don make up mind to reach there
Repeat {Pre-Chorus:}
Repeat {Chorus:}
Me give you your basic need
Me present you like a Queen
Me nor really deserve this
Some good things you learnt from me
Repeat {Chorus:} Till Fade
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Mavo. A – Buckle Up Make E Tight
Mavo. A – I Need You
Mavo. A Lyrics – You Dey Hurt Me
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2016