Mavo. A – Us

Mavo. A Us

Mavo. A – Us Lyrics

Artist: Mavo. A
Song: Us

US
Most of the time when we go out
We always hold each other hands
We always look each other eyes

Like we dey walk on top of ice
Our doings don dey high
As people just dey stare at us
Even some just dey smile at us

Love don cause wahala
Maybe or not them they wonder
Love don cause wahala
See love just cause wahala ooh

Our love cause wahala
Maybe e fit just be say them
Just dey imagine between them
If Them fit just be like us

Make we nor think like that because
Future fit be another talk
As we dey quarrel between us
Make e stay within us

As we dey quarrel between us
Make e stay within us
So soon you don forget that time
Last two year during valentine

Cruising as if say no more time
Catala boost that very night
Even with Mike and god’s time
Love each other well we have to

No matter what we must settle
Hope you still remember
When that your friend bring friends wey bad
Hope you still remember

I hope you sef remember ooh
Thank God you still remember
Make you think well for last party
When one of those girls slap Betty

All na part of jealousy
Despite all that we dey here still
Make we build this love well for real
Repeat {Chorus:}

We need to learn to sort issues
Wipe your tears with those tissues
Individual try stop moaning
Communicate when in need

Repeat {Chorus:} Till fade
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mavo. A Lyrics – Us

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2014