Mavo. A – I Need You

Mavo. A I Need You

Mavo. A – I Need You Lyrics

Artist: Mavo. A
Song: I Need You

I Need You
The lady wey too sabi nothing stop you to wake up
Early as 4:30am take your bath and freshen up
Because you gat bills to pay ladies like you hardly mess up

Always miss Independent
Opportunity na just ones me nor wan look so stupid
So far na wetin I want not man enough na foolish
Start to dey yan your feelings

Me nor just new to the game or new teenage to the zone
Women like you for the hood always dey (dey) the right mood
Them nor common for each zone me just make her understood
Me I need you (I need you) Me I need you (I need you)

Your ways na just likе fish hook honestly men dey feel you
Frankly spеaking this na true me I so much cherish you
I know we dey same quarter nor be my fault nor blame me
I observed you day and night too much thinking inside me

Wetin me I just dey find just dey my environment
You alone fit give me smile
Repeat {Pre-Chorus:}
Repeat {Chorus:}

I wan coordinate things so well me wan dey with you oh
I believe things fit go on well between me and you oh
Repeat {Chorus:} Till Fade
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mavo. A Lyrics – I Need You

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021