Mauriz – Yawa Dey

Mauriz Yawa Dey

Mauriz – Yawa Dey Lyrics

Artist: Mauriz
Song: Yawa Dey

Chai
Kalistus o
Too much wahala
Plenty yakpa o

You’re just like our radio
You sabi talk all you no dey do
You no get money but you want to denge and pose o (denge and pose)
And wonder na him we dey see o

I don tire for your matter
I don tire for your case o
Everywhere you go, you scatter
You no dey look person face o

Kalistus yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter

Wey you dey carry for head, my brother?
Yawa
Oya
Make una give am akanchawa

No be beans, no be small matter
Wеy you dey carry for head, my brother?
Yawa dеy o
Yawa dey o

Everywhere you go oh oh
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o

Everything you do do do
Plenty yawa dey o
Take it!
Hey hey hey!

Oya now!
As e dey hot
Come on
Kalistus yawa

Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head, my brother?

Yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter

Wey you dey carry for head?
Kalistus o
Kalistus o
Kalistus o

Hey hey hey!
Oya now!
As e dey hot
Come on

Kalistus o
Kalistus yawa
Oya
Make una give am akanchawa

No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head, my brother?
Yawa dey o
Yawa dey o

Everything you do do do
Plenty yawa dey o
Kalistus o
Kalistus o

Kalistus o
Na, which kind matter be this na?
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mauriz Lyrics – Yawa Dey

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2019