Lord VeeJay – FirePower

Lord VeeJay FirePower

Lord VeeJay – FirePower Lyrics

Artist: Lord VeeJay
Song: FirePower

Woyi woyi wooo
Woyi woyi wo woyi woyi wooo
When you all alone call me i go fly there straight
Cos your figure 8 is all over my mental state

And you know that when it comes to money I dey calculate huh
Just send me
Just send me the location I go coordinate
Ma lo shey bayi

I dey look my chat for your confirm
Sh#mo lo dun to yi
Anywhere we go dem go confirm
Mo ni ma lo shey bayi

I dey check my chat for your confirm
Sh#mo lo dun to yi
Anywhere we go dem go confirm ey
Break in transmission

There’s one thing wey dey my brain
If badman try cause my pain
Then dem wan feel my mama pain
Yeah I know no story

Baba God He 2 sure 4 me
Back to the matter
She don reply say she kolobi me too
Say she wan feel my fire power ooh

Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower
Gimme mama oh
Firepower Firepower Firepower

Firepower Firepower Firepower
Give you mama oh
Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower

Gimme mama oh
Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower
Give you mama oh

Hold up baby
Pullover cos you got so many junk in your trunk
Moti dangabana
Giving you drunk inna bump

So bounce to the rhythm like a bop on a bop
Sekkle and bop
You got that junk in your trunk
Ye with the way you make my thing to dey long

Moti dangbana
Giving her drunk inna bump
Baby bounce to the rhythm like a bop on a bop
Hmm likka this

Likka that
This one
That one
No dey jealousy me

I’m just tryna live baby
Why you dey jealousy me?
When I’m living my life baby?
Break in transmission

There’s one thing wey dey dey my brain
Badman try cause my pain
Then dem wan feel my mama pain
Yeah I know no story

Baba God He 2 sure 4 me
Back to the matter
She call me say she wan go for round 2
She don feel my fire power ooo

Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower
Gimme mama oh
Firepower Firepower Firepower

Firepower Firepower Firepower
Give you mama oh
Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower

Gimme mama oh
Firepower Firepower Firepower
Firepower Firepower Firepower
Give you mama oh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Lord VeeJay Lyrics – FirePower

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
FirePower
Release Year: 2021