Lex Diba – Funmilola

Lex Diba Funmilola

Lex Diba – Funmilola Lyrics

Artist: Lex Diba
Song: Funmilola

Omo yen ni, omo yen ni trouble
Moni omo yen ni, omo yen ni, omo yen ni trouble
Otun fun mi ni loving you
But oma fun mi ni trouble soon

Funmi ma fun mi ni trouble
You for get everything I dey find like google
Getting intense oh
Sending me texts, and calling my friends

You say you wan beg oh
I no wicked oh
I Just no wan stress, I’m getting upset
You say you wan beg oh

Chorus
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju

Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Verse 1
The best thing since Kudi
Looking angelic but the things you dey do me

Making me dey para, to dey hala o ti sumi
See me see wahala, fitu make a man shubi
Omo you too like trouble
You go dey pressure me, dey question me

Asking bout these other girls, no know I got you
And my intention be, to treasure this
Loving wey we get
Omo jeka reset oh, cause I no fit pretend oh

And it’s getting me stressed oh
Getting your texts oh, but I leave it on read oh
Cause it’s getting me red, it’s
HOOK

Getting intense oh
Sending me texts, and calling my friends
You say you wan beg oh
I no wicked oh

I just no wan stress, I’m getting upset
You say you wan beg oh
CHORUS
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju

Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Funmilola, Funmilola, Funmilola, Funmilola, oga ju
Verse 2

Omo yen ni, omo yen ni trouble
Moni omo yen ni, omo yen ni, omo yen ni trouble
Otun fun mi ni loving you
But oma fun mi ni trouble soon

Funmi ma fun mi ni trouble
You for get everything I dey find like google, oga ju
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Lex Diba Lyrics – Funmilola

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022