Leke Lee – Born Winner Lyrics
Artist: Leke Lee
Song: Born Winner
Its Nollygriffin the beat beast
Pemin Leke
Yewo
No be say i dey joke oh yeah yeah yeah
Ama born winner me not loser
Every chance wey me see me take am
Me no loose guard i too ginger
For the things wey me dey see dem no see am
Ama born winner me not loser
Every chance wey me see me take am
Me no loose guard i too ginger
For the things wey me dey see dem no see am
You no give me good energy no near me
Aimoye igba toti se i dont care me
Modupe lowo olohun won tin femi
Awon ibi toti kowa tele won tin kemi
You no give me good energy no near me
Aimoye igba toti se i dont care me
Modupe lowo olohun won tin femi
Awon ibi toti kowa tele won tin kemi
Up all night we dey work everyday na
If no be money we go dey talk that one later
Like a mad man am all about the paper
Mafi tie kobami no put me for your danger
Up all night we dey work everyday na
If no be money we go dey talk that one later
Like a mad man am all about the paper
Mafi tie kobami no put me for your danger
An ungrateful is a great fool
Everything you do for me Lord i am thankful
For the fact that i am still breathing i dey thank you
Jehova dey my side mio fo gan
Miole fo gan miole fo gan
Awon eni ibi fe kin fo but i stand tall
Awon eni ibi fe kin dull but i stay sharp
Toba tell me no go there but i no hear

Find more lyrics at https://dcslyrics.com

Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Jiberaldo – Hierarchy
Linnea Henriksson – Kom närmre
Leke Lee Lyrics – Born Winner
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Born Winner [Explicit]
Release Year: 2021