LadiPoe – Rise Up

LadiPoe Rise Up

LadiPoe – Rise Up Lyrics

Artist: LadiPoe
Song: Rise Up

Greatness
Yeah Yeah
DJ Neptune
We get on our feet when dem no believe say

We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
I dey see your head spin

You no understand why
Nobody wan send you
Nobody wan help you
Omo you need to

Bring your dreams alive again
Fire in your heart go
Burn out every doubt you get oh
Do you ever make it to the talk?

This life not turn by turn
So don’t you stop еh
Will I ever make it to my primе?
Last last I be champion

So watch me rise
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say

We go rise up again
Icon
All my life I’ve been the underdog
I’ve seen the other guys

I’ve been the one to rise up and even all the odds
I’ve seen the flashy cars when I sat inside the bus
I’ve said yes to the boss
I’ve walked kilometres to get to where I dey

I’ve prayed for grace to cover all my day to day
I’ve seen the rich boys, dey flex boys
Wey go become G-boys so even dem go flex boys, ditto
Shoutout to E-money

I’ve seen girls getting F’ed by G-boys who knew H-money
Just because they want to say the money loud – High Money
I’ve seen people go to jail for dey money
Me I no go lie the journey long – Kseries

I go always proof the doubters wrong and the truth is
I fall, I rise, I dipped down many times
Thunder fire anybody wey dey try to block my shine, so
We get on our feet when dem no believe say

We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
Uhh uhh uhh

Rise up
We go rise up again
Uhh uhh uhh
We go rise up again

Ohh ohh ohh
Rise up again ohh ohh ohh
Ohh ohh ohh (Greatness, round of applause)
Round of applause, everyone isn’t whole

But the pain and sacrifice that they ignore
‘Cause this blood nor sweat that drip from every pore
‘Cause it’s sacrifice to keys that open doors
If it’s-not about the pepper, what’s the point of grinding

Trying be the brand amba**ador for God’s timing
Everybody wanna prove it to the haters
But sometimes though it’s close friends that need reminding
Heaven knows the anointing is in the flow

Even the devil knows he can never afford my soul
I play it cool, you cannot walk in the same shoes
In this life of toll-gates my n***a I pay dues
Big facts

Yeah I want the big stacks
But I do it for the legacy and impact
I didn’t come this far to come this far
That’s on God from the heart

We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again

We go rise up again
We go rise up, yeah (We go rise up, we go rise up)
Nothing go do me (We go rise up, we go rise up)
Everything go sweet oh (We go rise up, we go rise up)

(Uh uh yeah)
Nothing go hard me (We go rise up, we go rise up)
My life’s on the rise oh (We go rise up, we go rise up)
(We go rise up, we go rise up)

(Uh uh yeah)
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say

We go rise up again
Tune
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

LadiPoe Lyrics – Rise Up

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Feeling
Release Year: 2021