
KODii S.O.G – ROJA Lyrics
Artist: KODii S.O.G
Song: ROJA
Ye yeah
Beat monster
How i take dey survive everyday say they don’t know
Omo na money i dey find o abeg no come do me ojoro (hmm)
Wetin my eye don see no be play no be kiti kiti roro
No dey plan fall me brother man make i live make i jojo
For my mama eye i be treasure
Abobi make i chill make i flenjor
The energy i carry say na major
Am taking everything that i workеd for
For my mama eye i be trеasure abobi make i chill make i flenjor
The energy i carry say na major
Taking everything that i worked for
Yeah yeah
Roja me the doe
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Roja me the money
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Abobi roja me the doe
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Roja me the money
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Omo no be fight o
I just dey on guard o
Make i no loose guard
You go see am for my eye o
Say na money be the vibe o
Check am and see
Na money be the love oh
Na money be the joy o
Na money be the fame
Na money be support o
Say na money be the sup
And you know say
For my mama eye i be treasure
Abobi make i chill make i flenjor
The energy i carry say na major
Am taking everything that i worked for
For my mama eye i be treasure abobi make i chill make i flenjor
The energy i carry say na major
Taking everything that i worked for
Yeah yeah
Roja me the doe
Roja me the doe
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Roja me the money
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Abobi roja me the doe
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Roja me the money
Roja me the doe make i go
Roja me the doe make i go
Yarooo!!!!
Beat monster
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
KODii S.O.G – Story Teller
KODii S.O.G – Different
KODii S.O.G Lyrics – ROJA
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 1993