Jung Magin – EVERYDAY

Jung Magin EVERYDAY

Jung Magin – EVERYDAY Lyrics

Artist: Jung Magin
Song: EVERYDAY

Yea yea yea yea yea yea
Yea yea yea yea yea yea
Yea
Yeahh

Everyday i’m putting work God grace as I comot doormot
Body no too dey rush, one step at a time, making moves that get us all blown like I stepped on mine
Hating #ss n#gg#s tryna f#ck up the grind
Mummy izu dey prayer city wey dey cast and bind

No shaking yo the style is divine, building a wave I’m a gawd like the hommie Poseidon
Everyday I’m feeling inspire, wake up every morning channeled up with positive vibes
If I say it’s going down, look up and expect it to fall from the sky
All I got my words and my balls so I hold them with pride

What I’m blowing is loud, no sky but I got L [El
So imma go ahead and make me a cloud eh, trendsetter I don’t move with the crowd yea
Everyday it’s a strike kill another one
Everyday on the push me i give my all

Everyday we day ball till a man go fall o
On site everyday shey u know d vibe
So we Pull out everyday
Brodaman no dey play

Susupon clear the way
Where d money dey
Pull out Everyday
Trynna get the cake

Suspon clear the way
On me ting everday
Whats the vibe whats the vibe don’t u f#ck with my time no
Or me energy

Never let mandems f#ck with my high no mind no
We dey Waka waka ooo
We dey waka waka waka
We dey waka waka ooo eehh

Steady on me corner
Me I no dey border
Shey u know the broder
Popping up me collar

Where the mothefoka
Wey dey want to gok am
Hunger u chop am
E no reach we go top am

Shout out to my brodas
Shout out to my brodas
All of em ah portaz
All of una proper

No dey dull the dollars
Stretching for rubber
Everyday it’s a strike kill another one
Everyday on the push me i give my all

Everyday we day ball till a man go fall o
On site everyday shey u know d vibe
So we Pull out everyday
Brodaman no dey play

Susupon clear the way
Where d money dey
Pull out Everyday
Trynna get the cake

Suspon clear the way
On me ting everday
Grind till we pull up in a benzo
Oh yeah we Grind till we pull up in a benzo

Oh yeah we Grind till we pull up in a benzo
Oh yeah we Grind till we pull up inna
Inna bimmer
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Jung Magin Lyrics – EVERYDAY

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Everyday [Explicit]
Release Year: 2022