
JOSH LIBERTY – Olufemi Lyrics
Artist: JOSH LIBERTY
Song: Olufemi
(Intro)
You nu dey use me play
You nu dey fail e me aaa
(Chorus)
Olufemi (x3)
Olu hi yi yi
(Verse 1)
You nu dey use me play hey
You nu dey fail e me hey
Ti ki ba se fun ooh hey (x2)
If nu be say na you
Hey dem for dun do me juju hey
Iwo no oba mi hey
Iwo ni aye mi
Aye aye aye
Hi yooooooooo
Yoooooo yoooooooo yoooo yooooooooo
Yo yo yo yo yooooooooooooooo
Yo yo yo yooooo yo yoooo
(Chorus)
Olufemi (x3)
Olu hi yi yi
(Verse 2)
Me follow you if you go
Me nu fiti do without you
Me go livi my life for you (x2)
Me nu care wetin dem do
This your love nu dey gеt part two
This your love nu dey do jaru
This your love nu dеy play
Wayo wayo way wayo hi yoo
This your love nu dey play wayoo-ooh
This your love ni dey play wayoo-ooh
Jesus love nu dey play wayoo-ooh
Wayo wayooo
(Chorus)
Olufemi (x3)
Olu hi yi yi
(Outro)
Olu aye aye
Aye aye
Oh-ou aye aye aye aye
Oh-ou aye aye aye aye
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Inigo Pascual – Neverland
Big Scarr – Frozone
JOSH LIBERTY Lyrics – Olufemi
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Saturday Morning Acapella, Vol. 13
Release Year: 2019
https://www.youtube.com/watch?v=BkD2BFgdJqY