
JONZ – Holy Lyrics
Artist: JONZ
Song: Holy
INTRO:
Wombolo Wombolo
[If dem wan to hear we go tell dem anything
Wombolo, wombolo wombolo
[If dem wan to see we go show dem many things
Wombolo Wombolo
[If dem wan to know we go yarn dem everything
Baby, baby wombolo
CHORUS:
Holy, holy
Pure white, spirit making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, holy yes I’m wholly
My life, so high you can’t control me now
h#rn#, my gyal
So ungodly, but me I too holy
VERSE 1:
Yah omo olomo
One day you will see me no more
No dey joke with Omo Ologo
Wey go love you gon, gon, gon
Ololo
Country bitter pass alomo
Life, e choke mе pass olosho
So I just need vibes, wey go make mе feel
CHORUS:
Holy, holy
Pure white, spirit making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, holy yes I’m wholly
My life, so high you can’t control me now
h#rn#, my gyal
So ungodly, but me I too holy
VESRE 2:
I don pray for things I tire
Dis love you know say you say na scam
My life I play am like dice
Sad tales
So I jam Colorado
Make e fly me pass Arizona
You no send me, I no send you we no fit carry Corona
Make we dey
CHORUS:
Holy, holy
Pure white, spirit making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, holy yes I’m wholly
My life, so high you can’t control me now
h#rn#, my gyal
So ungodly, but me I too holy
OUTRO:
Holy, holy
Pure white, spirit making man feel blessed
Holy, gimme holy water
Run the good, run the bad, run the ugly
Holy, holy yes I’m wholly
My life, so high you can’t control me now
h#rn#, my gyal
So ungodly, but me I too holy
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ursina – Tut Semida
Kooks, The – She Moves In Her Own Way
JONZ Lyrics – Holy
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
Never Dies [Explicit]
Release Year: 2020