Joeboy – Count On Me

Joeboy Count On Me

Joeboy – Count On Me Lyrics

Artist: Joeboy
Song: Count On Me

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit

Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed

God dey my side so you can’t stress me
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit

I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic

I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey

I’m never stopping ye
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration

Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean

I don’t know what I am about ye
No fit count me out
m#th*rf#ck*r no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean

I don’t know what I am about o na
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Joeboy Lyrics – Count On Me

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021