Jizeh – On Your Own

Jizeh On Your Own

Jizeh – On Your Own Lyrics

Artist: Jizeh
Song: On Your Own

Oh yeah
Oh yeah oh yeah yeah yeah
Oh yeah
Ehh

Who be that n#gg# wey Dey rush now
E b say I Dey my Porsh now
I’m too busy chasing what I really want now
Future is bright now

I can see my light house
It’s too crazy how hard it seem to get there
Oh no I Dey my own ooo yeah (on your own own)
Nobody fit to understand the things I go through

Go hard or you wan go home yeah
Still dem gonna test you
Like say Wetin you wan do
Emi o foh rara

Dem just Dey run their mouth
Na dem get their mouth oh yeah
Na dem get their mouth
Emi o foh rara

Dem just Dey run their mouth oh yeah
Na dem get their mouth oh
Na dem get their mouth
When you think a n#gg# loves you

Then e started playing puzzles
Only you know Wetin you wan do
See dem gonna test you
Like say Wetin you wan do

Guess they didn’t know my God is able
So if you test me
I will block you
It’s not that I don’t love you

I’m just wanting no bad vibes
You know that it’s one life
And my life isn’t your life
So don’t judge what’s on sight

Dig down you’ll see my fight
I’m chasing on my light e now now
I’hv been thinking every moment
Cause life really has its own worst moment

What to do next?
What’s the movement?
Only making money movement
Cause truly dem watching to laugh me but fully I’m chilling

Cause truly dem watching to laughing but truly I’m chilling
Cause truly dem watching to laugh me but fully I’m chilling
Who be that n#gg# wey Dey rush now
If e b say I Dey my Porsh now

I’m too busy chasing what I really want now
Future is bright now
I can see my light house
It’s too crazy how hard it seem to get there

Oh no I Dey my own ooo yeah (on your own own)
Nobody fit to understand the things I go through
Go hard or you wan go home yeah
Still dem gonna test you

Like say Wetin you wan do
Emi o foh rara
Dem just Dey run their mouth
Na dem get their mouth oh yeah

Na dem get their mouth
Emi o foh rara
Dem just Dey run their mouth
Na dem get their mouth oh yeah

Na dem get their mouth
I see you when you see me
(No yawa)
Shey you feel me cause I feel you

(Mo gara now)
Slow and steady yeah we moving
(I no rush am)
I’m chasing what I’m truly

(Why you c#m Dey vex for me?)
Make you no Dey test on me
When you want to flex call me
Or you can keep testing, keep testing

I’m chesting
I’m moving
I’m learning
Sebi Na God Dey keep person

And to Jah me I’m greatful
Emi o foh rara o
Dem just Dey run their mouth ooo
Me I just Dey go for my lane o yeah

Omo if e happen
Dem go gbese o yeah
(Emi o foh rara
Dem just Dey run their mouth

Na dem get their mouth oh yeah
Na dem get their mouth)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Jizeh Lyrics – On Your Own

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
On Your Own [Explicit]
Release Year: 2021