Jay cross – Lonely

Jay cross Lonely

Jay cross – Lonely Lyrics

Artist: Jay cross
Song: Lonely

Lonely
Huuuuh ye
See they call me jaycross o
When you no dey i dey miss you

When you come dey i go kiss you
See wetin you don’t know i go teach you
Cuz i be better guy i no go cheat you
When you no dey i dey miss you

When you come dey i go kiss you
Wetin you don’t know i go teach you
Cuz i be better guy i no go cheat you
Cuz i’ve been searching all days

I never see this kind love
So wetin go hinder me and you
I go pray make them fall
I go give to cesar

Anything wey cesar want
So just calm down baby boo
You know to me you belong
I love you for real i no dey play game

I don fall in love again
So if i don’t love you
Wetin i gain baby
So wetin i gain

Somebody call my baby
Because me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl

I say call my baby
Me i don dey worry
Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl

I see many girls but
I don’t want them
And i know many things but
I don’t want to tell

So anything them say
I don’t send them
I go fly out with my girl
For after ten

I see many girls but
I don’t want them
And i know many things but
I don’t want to tell

So anything them say
I don’t send them
I go fly out with my girl
For after ten

See me i just want to know
Shey you go dey
Our everlasting love
Make it no fail

So where you dey go
Igbawo loma de baby
Igbawo loma de
Me i just wanna know

Shey you go dey
Our everlasting love
Make it no fail
So where you dey go baby

Loma de baby
Igbawo loma de
Somebody call my baby
Because me i don dey worry

Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
I say call my baby
Me i don dey worry

Everyday i just dey lonely
Somebody call my girl
If i be the tea you be the sugar
Cuz na this your love

Dey give me ginger
So make i no lie
Aya mi n ja
As you are moving

From one place to another
If i be the tea you be the sugar o
Cuz na this your love
Dey give me ginger o

So make i no lie
Aya mi n ja o
As you are moving from
One place to another o

Sugar ni
Dey give me ginger nii
You know aya mi n ja ni
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Jay cross Lyrics – Lonely

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2016