Jah Bless – Jeje

Jah Bless Jeje

Jah Bless – Jeje Lyrics

Artist: Jah Bless
Song: Jeje

Olomi o I want to tell you a story now no be story o
All you have to do say it you don’t have to do lawulawu
All you have to do jeje you don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself

You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey do by yourself
You carry your olosho you dey nack am by yourself
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu

All you have to do is jeje ou don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself
You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey roll am by yourself

You carry your olosho you dеy nack am by yourself
Jeje blеss me for real a olowo laye ba ni la
**** so wella why don’t you patronise
You know waja ibere lo ma ri

Oku sibi kan abuku loma kan
Ologbon dori eja mu afi omo sho won loba gbe wa lomo lo
Awon eleri bu coca cola ni won won kuro loju kan
I give god the glory I dey on my lane no story

On gbowo mi eyin alakori
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself

You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey make am by yourself
You carry your olosho you dey nack am by yourself
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu

All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself
You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey make am by yourself

You carry your olosho you dey nack am by yourself
Eni buru mo lomo araye kirakita o dola efi eni ta ba fi fun
Emi lo lowo emi mom o bin sen jaye mo mo bose wun mi eyen o de kan aye
Kilo kan e tin bag be olosho meta abi mo gbe losho me jo

Sebi moti bawon dajo asiko mi ni eje kin ko owo alajo
Efa agbeje mowo efi ara yin bale ke lo se jeje
E so agbeje mowo efi ara buruku balle ko ya lo sempe
Oun ton dun mi lokan ju lopo o bo sen se mi lokan emi lo mo o

All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself
You get your baby you dey love am by yourself

You get your moro you dey make am by yourself
You carry your olosho you dey nack am by yourself
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu

You get your money you dey spend am by yourself
You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey make am by yourself
You carry your olosho you dey nack am by yourself

Jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje
Ibere lo ma ri jeje jeje jeje jeje jeje
Sho ro omo to ba se ******** don don ni ko lasiko to ma fi jaiye
Jaiye jaiye jaiye ori e ma woju uche

Eba sabada musical caliba number one ****
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
All you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
You get your money you dey spend am by yourself

You get your baby you dey love am by yourself
You get your moro you dey make am by yourself
You carry your olosho you dey nack am by yourself
Abami eda
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Jah Bless Lyrics – Jeje

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Reggae Roadblock II
Release Year: 2009