
JaChi – BAD BLOOD Lyrics
Artist: JaChi
Song: BAD BLOOD
You stab me for back and smile for my face
You still dey vex when i give u small space
If na u tell me wetin u go do
Shey u go dey with who no like u
Instead i go keep enemy for my home o
Makachukwu i rather dey alone
To sleep with u is f#ckin dangerous
Cuz i can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood bеtween us
Eh eh eh eh еh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
The second u comot for my place
You left footprints wey i no fit trace
Buh as ur plan no work with mr who
Now u run back to ur mugu mumu
Patient dog go chop big bone
So i must wait for who be my own
Even though ur face no too look serious
Still I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
Bad blood bad blood bad blood eh
I can feel it between us aha
Shoutout to my niga Cashmilli aha
And my boss too
Am out
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
JaChi – Money Love
Jachi – Roll Away
JaChi Lyrics – BAD BLOOD
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022