
ItizJayr – Tori Story Lyrics
Artist: ItizJayr
Song: Tori Story
#INTRO
Hmm hmm hmm
Yeah ah
Hnmm yeah
Oh Ah ah ah ah
Hnmm ye e hmmm ye e
Yeh yeh yeh
#VERSE
For this kin matter
Halimo dey shout
Untop the case
My lanlord come house
Open matter
Na different shoutout
I con dey reason say
Shey na me get madame
Untop this matter
My landlord dey vex
Say make i comot
Am due for my rent
I no fit waka
Where i won see to let
Na thesame Tori
Make me leave
My pare- en- еn- ent
#PRE-CHORUS
I dont Know o o
Make una help mе
Beg madame
Wetin i for do
To make you go ma- a – a – ad
I dont know o o
Make una hear
My Story
Wetin i for do – u – u -u
#CHORUS
I dont know o o
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
#CHORUS
I dont know o o
(Ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
I dont know o o
(O wu o o ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
#VERSE
I still dey waka
I waka dey tire
Madame dey shout
Say na me no dey tire
She want the goodies
And all her desire
As i dey hustle
I never retire
Back to Back
Na fire for fire
Everytime i tell her say
I no get the raba
She no look my side
She no even do normal
Because everything she wanting
Na Dolchi and Armani
#PRE-CHORUS
I dont Know o o
Make una help me
Beg madame
Wetin i for do
To make you go ma- a – a – ad
I dont know o o
Make una hear
My Story
Wetin i for do – u – u -u
#CHORUS
I dont know o o
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
I dont know o o
(Ah)
Wetin i for do
Wetin i for do
For you
For you
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
ItizJayr – Busy Body
ItizJayr – 100
ItizJayr Lyrics – Tori Story
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022