Interludetheartist – Below

Interludetheartist Below

Interludetheartist – Below Lyrics

Artist: Interludetheartist
Song: Below

Chargy……she hot like a bread toaster
Natural beauty…imma call your mama “Mother Nature”
Your behind….my biggest motivation
Ghana girl when she come….she bringing the energy

I suppose be your lover no wan be your enemy
But you dey take my loving and my heart for vanishing
I go find another shawty wey go like my garnishing
Shaybee naija niyen

You look like a foreign girl
The feeling is epic girl
But you dey jonse you no dey treat me well
I make you girl wanna kon kon kon kon below

E be my 808 wеy dey make am go low
If you no like thе vibe oya pack and go
The person you dey f#ck with na king of the jungle
I be the lion king and scar na my uncle

Make you no come dey jonse make you no come dey fumble
Oya bring that booty over, that booty wey dey bubble bubble
Your boyfriend e be hungry and an angry man so him no fit to dey chop a knuckle
So anytime he sees me passing by make him sit down and be humble
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Interludetheartist Lyrics – Below

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Below [Explicit]
Release Year: 2019