Homeboy LRN – Vibe

Homeboy LRN Vibe

Homeboy LRN – Vibe Lyrics

Artist: Homeboy LRN
Song: Vibe

Weird #ss mof**ka onetime I
Say your body put a knife on top my throat
It’s killing me softly baby na overdose
Say my money stinking

E make dem cover nose
Oh girl your swag E be baddest no be borrow pose
Yeah
The fire calm and cool fi your body

Oh baby girl I no fit lie I swear you stunning
I got a party in my crib are you coming?
She gave me no replies
I never saw this coming

Yeah
Abena Wetin dey sup?
Kilon shele gan gan
Cleanse my breathe

Omoge I gbadun you like Tom Tom
If you don’t mind
Can you tell me where you come from
Oh yeah yeah yeah

Abena Wetin dey sup
Kilon shele gan gan
Cleanse my breathe
Omoge i gbadun like Tom Tom

If you don’t mind
Can you tell me where come from
Oh yeah yeah yeah
Cause for your love I’d be a bandit

Anything you want you can have it
Silicon free body it’s elastic
Boya lomo pe omo yen ti pe 30 oh
Para para Homeboy with the fire oh

So fine dripped up in designer oh
Mof**ka roll that weed up like a stunna oh
And when the gbedu drop na final be baba nla
Weird #ss mof**ka

Homeboy pon juice yeah yeah
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Homeboy LRN Lyrics – Vibe

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021