Hitboy Kellz – Jegede

Hitboy Kellz Jegede

Hitboy Kellz – Jegede Lyrics

Artist: Hitboy Kellz
Song: Jegede

Giii dem repete ehh
Suuu like jegede ooh
Ooh like eh eh eh Oh
Eh eh eh know say

Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh

That sh#t is bad
Ye that sh#t is bad
Oh that sh#t is bad
Ye that sh#t is bad

Yeh
Private my lifestyle
But if I loud am
I fit to burst their speaker ooh

Give them my ginger
Every song I voice I swear it’s a banger Oh
My sh#t is bad
Ye my sh#t is bad

Oh my sh#t is bad
Ye my sh#t is bad
Ehh ehh
Giii them repete

They call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh
Ehl. Eh

Give them repete
Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh!

Me I too like woman ye
Uhl
And bakka fit spin my head
Na Wayo na im full my head

Uh
And I no fit come loose guard
If the girlie come hot like pepper
She fit enter my eye

As the gbedu enter my head well
I come dey feel myself
I say vibe contagious
You go contact

Say
Put in pressure
Man good at that
Am never going lose

Am never going stop
Cause man wey work na man wey go chop
Eh eh eh
Every session I dey

You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh
That sh#t is bad

Ye that sh#t is bad
Oh that sh#t is bad
Ye that sh#t is bad
Yeh

Private my lifestyle
But if I loud am
E fit to burst their speaker ooh
Give them my ginger

Every song I voice I swear it’s a banger Oh
My sh#t is bad
Ye my sh#t is bad
Oh my sh#t is bad

Ye my sh#t is bad
Ehh ehh
Give them repete
They call me jegede ooh

Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh!
Ehl. Ehl
Give them repete

Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Hitboy Kellz Lyrics – Jegede

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022