Hayaranx – Soronko

Hayaranx Soronko

Hayaranx – Soronko Lyrics

Artist: Hayaranx
Song: Soronko

Yeahhh yeah yeah
Oye!
Yeahhh yeah yeah
No body go tell me something

Wey go make I do bad thing
No body fi show me something
You alone has everything
The way you dey ginger me

E dey make I dey ting-a-ling gyal
Give me that ginger thing day by day
Oooh ohh
S3 nea wo te no y3 soronko

Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai
How you dey talk e be soronko
Oh my gyal gimme that wyne
S3 wo te no y3 soronko o

Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai
Na na naa wo y3 soronko
I go tell them say wo y3 soronko
No body no body

Be like you baby girl you’re so different
No body no body fi compare her body to you my gyal
Wo y3 me Missy
With how your body dey shaky

Pan a pool side Inna bikini
Yeah… wo de S3e madwene
You make I fool for you baby ooo o oo (I fool for you baby ooo)
You scatter my mind o baby o ooo

(Ooo o o o)
How you dey talk talk talk
How you dey walk walk walk
(How you dey walk walk walk)

You alone deserve the top top spot
Nun a dem dey pan your par
You come first among all the rest
E eh o

You make I confess
Ye yo ye ye too
S3 nea wo te no y3 soronko
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

How you dey talk e be soronko
Oh my gyal gimme that wyne
S3 wo te no y3 soronko o
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

Na na naa wo y3 soronko
I go tell them say wo y3 soronko
Uuuu You’re such a queen
A real Queen not a slay queen

Mi proud fi be your king
You full up mi cup to the brim
Hitech chick
Intelligent chick

You no be synthetic
You’re real authentic
I said you be hitech chick
My gyal no be synthetic o yeah

You’re very authentic
A so mi seh
S3 nea wo te no y3 soronko
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

How you dey talk e be soronko
Oh my gyal gimme that wyne
S3 wo te no y3 soronko o
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

Na na naa wo y3 soronko
I go tell them say wo y3 soronko
No body go tell me something
Wey go make I do bad thing

No body fi show me something
You alone has everything
The way you dey ginger me
E dey make I dey ting-a-ling gyal

Give me that ginger thing day by day
Oooh ohh
S3 nea wo te no y3 soronko
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

How you dey talk e be soronko
Oh my gyal gimme that wyne
S3 wo te no y3 soronko o
Wo ne)ma y3 mpo na ekumi wai

Na na naa wo y3 soronko
I go tell them say wo y3 soronko
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Hayaranx Lyrics – Soronko

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Soronko
Release Year: 2021