GYLO – Street

GYLO Street

GYLO – Street Lyrics

Artist: GYLO
Song: Street

INTRO
Ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh oh yeah yeah
And if they say anything wey dey this life omo ma vanity ha
But before Ego better make we happy till Eternity ha

Omo this street is tough many people loosing sanity ha haha
Say nobody dey for anybody for his jungle Sha han haaan
Bt moma debe o MoMA debe o
Ibitimade MoMA debe o

Mioni lenle o mioni lenle o for this hustle Sha (amen)
Verse 1
Morope MoMA ti blow before 30 , thirty something and am still struggling this Rap game f#cking hard man ,double my hustle likе a real man ,dunbu awon rappers bi hards men I nеver gave up I go hard man
Little alcohol make i high man

Mom reason wetin I dey face man
I saw poverty face to face man
Born poor bt I go die rich man
Hustle karakara Monde pray man

Ki Hunter mi mapada di prey man
Kaye mafi ogo mi sinu cage man
New chapter new new page man
New blessings new day man

Shout to my fans from day one
And if they say anything wey dey this life omo ma vanity ha
But before Ego better make we happy till Eternity ha
Omo this street is tough many people loosing sanity ha haha

Say nobody dey for anybody for his jungle Sha han haaan
Bt moma debe o MoMA debe o
Ibitimade MoMA debe o
Mioni lenle o mioni lenle o for this hustle Sha (amen)

Verse 2
Fill upy glass cup pelu Hene
People mad people die too early , health issues depression too many ,hunger poverty too many , ritualist kidnappers too many
Politicians getting fat pot Belly

Poor people no food for there belly
Smile on my face omo na fake
Man is crying deep inside ,man is dying deep inside bt I no go die I no go try suicide
Kapo mi gbe iyen ni koko ,kowo wole steady no go slow ,better days are coming ma soro

Take a break before you kolo
Moma debe o MoMA debe o
Ibitimade MoMA debe o
Mioni lenle o mioni lenle o for this hustle Sha (2x)

Moma debe o MoMA debe o
Ibitimade MoMA debe o haha (2x)
Mio ni Lele o MoMA debe o haha
Mio ni Lele o MoMA debe o haha
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

GYLO Lyrics – Street

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022