GMGbaby – Ransom

GMGbaby Ransom

GMGbaby – Ransom Lyrics

Artist: GMGbaby
Song: Ransom

Yeahhhhh
Where dah your friend make she carry face come front
I beg her make she come back
I wan make she come back

I beg her make she come back
Why you choose to leave me when I feel this kinda way
Now I know you never loved me you was all I had
You told me that no matter what that we go always Dey

And now your friends dun want me back in your life
I think I’ll pay a ransom
Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from

Where that your friend make she carry face come front
I think I’ll pay a ransom
Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from

Where that your friend make she carry face come front
Oh my love o
I beg her make she come back
Oh love

I wan make she come back
Oh love
I beg her make she come back
Oh love o

Yeah yeah
Oh my love o
I beg her make she come back
Oh love

Baby please come back
Oh love
Tell your friends “come back”
Oh love o

Yeah yeah
Make i fight anybody wey dey think sey I no be for you
Let me see that person Wey wan talk sey you no be for me
Duro duro malooo

Duro Temi o baby
Duro duro malo
Teleymi kalo jaye
I think I’ll pay a ransom

Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from
Where that your friend make she carry face come front
I think I’ll pay a ransom

Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from
Where that your friend make she carry face come front
Oh my love o

I beg her make she come back
Oh love
I wan make she come back
Oh love

I beg her make she come back
Oh love o
Yeah yeah
Oh my love o

I beg her make she come back
Oh love
Baby please come back
Oh love

Tell your friends “come back”
Oh love o
Yeah yeah
I think I’ll pay a ransom

Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from
Where that your friend make she carry face come front
I think I’ll pay a ransom

Even though I know I’m handsome
Do you know where I come from
Where that your friend make she carry face come front
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

GMGbaby Lyrics – Ransom

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Rhythm and Love [Explicit]
Release Year: 2021