
Ghowst – Moniker Lyrics
Artist: Ghowst
Song: Moniker
Holy!
Yeah see!
She be club type
She dey rock life
Everyday she dey farji
She dey cut eye, she dey want my
Baby girl you can have it
When she stop by it is all night
Oh my God what a party!
So if you don’t mind, make we off light its about to get nasty!
Make I scatter the party ground’
You better no calm me down just allow me land’
Wey the barnies wey dem Sabi dance’
Turn the show to a carnival so let’s Galivant’
Backside wey you carry scatter
If e to cause traffic jam baby girl еma pa mi na’
O see we banging hard’
She dey roll likе standing fan’
She won blow like pakistan’
I no Dey like to blow grammar
I Dey my lane no drama
I no Dey like to blow lamba ah!
Moniker Jo, drop number
Oya Drop number!
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Lil Choppa – Rampage
Sagetwofour – Lately
Ghowst Lyrics – Moniker
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2021