Genesis112 – I Still Dey Wish You Well

Genesis112 I Still Dey Wish You Well

Genesis112 – I Still Dey Wish You Well Lyrics

Artist: Genesis112
Song: I Still Dey Wish You Well

(ey ey ey ey)
(ayayaye)
(ah ye)
(ye ye)

Dem no dey tell man sey (ye oh)
Nah sapa go teach am life(ah ah)
Anyway nah way nah hin sey(ey)
Sheybi kolorun

Shati gbadurawa(ah ah)
International Rasta(oh oh)
Yuh nuh fih dey hear me buga(ah ah)
Idobale mowa o

Kawor soke
Tobari oga komagara(ah ah)
People wey dey hear my songs
I thank you oo(oh oh oh)

Nah u dey make me shine(ah ah)
People wey dey share my vibes
I thank you oo(oh oh oh)
Nah you dey make me shinе

Atenisere atеnishey buruku(wo wo wo)
Nah you dey make me shine
Asheysile malabowaba(wo wo wo)
But

I dey wish you well(ahh’I dey wish you well o)
I dey wish you well
Lalalalalalalalala (i dey wish you well o)
I dey wish you well

Lalalalalalalalala (Omo i dey wish you well)
I dey wish you well
Lalalalalalalalala(i dey wish you well oo)
I dey wish you well

Eledumare gbami
Lowo araye tonfepami(ey ey)
Only mummy I get no daddy(ye ye)
I know everytime NCG gat me(ey ey)

We bin puff and passing
Enemies tipoju
Ton fe pami(ey ey)
Dem say omo ologo nimi

No be my fault sey Jah bless me
Ey ey
People wey dey hear my songs
I thank you oo(oh oh oh)

Nah u dey make me shine
Say…
People wey dey share my vibes
I thank you oo(oh oh oh,yea yea)

Nah you dey make me shine
Atenisere atenishey buruku(wo wo wo)
Nah you dey make me shine(uh heh)
Asheysile malabowaba(wo wo wo)

But
I dey wish you well
(ahh’I dey wish you well o)
I dey wish you well

Lalalalalalalalala (I dey wish you well o)
I dey wish you well (Omo I dey wish you well)
Lalalalalalalalala
I dey wish you well

Lalalalalalalalala
I dey wish you well
(Ahh)
(Yeyeye)

(Gen)
(112)
(NCG)
(Ayayeye)

(Ayayayeye)
(I still dey wish you well)
(I still dey wish you well)
(I still dey)

(Ye)
(See i dey wish you well o)
(I dey wish you well)
(Ahn ahn)

(Gen)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Genesis112 Lyrics – I Still Dey Wish You Well

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2021