
Flexy W – Awokogbon Lyrics
Artist: Flexy W
Song: Awokogbon
#INTRO
APHRO flexy
Charmboi
You already know
#PRE-CHORUS
Aiyii awokogbon
Awokogbon
Tales of wisdom yeah eh eh aiyii
#VERSE 1
You go only fit to die once yeh
As you dey live your life, make you live right yo yo yo
Ah hhha aiyi
They say pain is an old friend
But it comes with success my dear friend
They say pain is an old friend
But it comes with success my dear friend
#BRIDGE
See, wetin concern biro with sharpuner
You sey iyati ijemi
Relax, you go see wetin go happen now
#CHORUS
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Tales of wisdom yeh eh eh
#VERSE 2
We all havе our journeys to make
But na who bend down fit to tiе ein shoe lace
Aiyii
Live up right my brother
Sey no time my brother
We dey wait for the trumpet sound
Never stop to de do your best
Just because nobody give you credit
Try to rise above hate
Cause who de hate no dey fit to slow
You already know
They say pain is an old friend
But it comes with success my dear friend
Yo yo yo
Aiyii
Live up right my brother
Sey no time my brother
We de wait for the trumpet sound
Ye ye ye ye ye oh ya
#BRIDGE
Wetin concern biro with sharpuner
You sey iyati ijemi
Relax, you go see wetin go happen now
#CHORUS
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
Awokogbon
#OUTRO
Aha
Egreat pun this one
Relax
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Yvng zr – Nun to me
Go Radio – What If You Don t
Flexy W Lyrics – Awokogbon
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
From the album:
The Return Of Yesterday [Explicit]
Release Year: 2021