Flamosky – The Best

Flamosky The Best

Flamosky – The Best Lyrics

Artist: Flamosky
Song: The Best

Spiritual on the mix (high na high)
Oboi
They call me Mosky
Eeeh arrh Mayorkun is a very bad boy

I don’t want my pikin to suffer
Even when I am not alive (life)
Nobi me lie lie
The person wey you call your brother

Fit be person wey hold the knife (knife) eh
Nwannem I am not here to judge o sho get
The best o is Davido I said just what I said
Cos when he shoot like Ronaldo defend

Reset o your defense o
If not o you regret
Nobi to sing pass wandecoal be help
The best o is the best o

I can’t settle for less (Mehn I can’t settle for less)
Shebi you no see as the Bobo Dey help o
The best o is Davido sho get o then forget
Ye ye ye

Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind

Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind

Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah oh yeah)

If Nobi blessings make you tell me wetin go make you dey pray
The person wey be say you follow fit no know the way
As man Dey hustle man day pray for
God to show his face aaaaarh Ooh Boy

Nwannem I am come from the ghetto
Sho get e no easy to help
You help o then you blessed
Because I learn from the best o the best

Davido Is the best o
E get and he dey help
Ooh boy
Luckily if he hear my vibe

He go like am he go feel am
As you Dey feel am make you tag am
Until he hear am oo yea
Luckily if he hear my vibe

He go like am he go feel am
As you Dey feel am make you tag am
Until he hear
Fine girl what you on tonight

Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine

Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine

Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah oh yeah)
I learnt from the best o (The best)

Davido
Sho get o
Baddest o
Forget them

They call me Mosky
Of lay lay
This bread no be Agege
Spiritual on the mix (high na high)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Flamosky Lyrics – The Best

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
The Best
Release Year: 2020