Fiziedeen – Mirror

Fiziedeen Mirror

Fiziedeen – Mirror Lyrics

Artist: Fiziedeen
Song: Mirror

Next time when person ask you wetin you dey feel like sef
Who you be
No shout too much
Just tell them

Na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
Na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Na the mirror wey dey for wall

Ahn, the matter no be as una dey think am
And the dream e no easy to believe am
Upcoming artistes everywhere so why you
Feel say the fruit of your labour go deliver

How your village people go let you prosper
And to let things dey happen as you talk am
There are so many questions wey man pikin no even fit to answer
Eih, but the mirror wey dey for wall, tell me say turn up omo, turn down for what?

All the people wey dey hustle to make am, and make am, Shey dem get 2 heads or what?
Remember Guinness say theres a drop of greatness in every man but your own full the cup
You are made for the stars you will shine in the cloud
You’re designer you’re Zara Loius vitton

Eihhh mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
Eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Uhhh na the mirror wey dey for wall

Na the mirror wey dey for wall
Go ahead and sing it with me
Na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call

Na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Na the mirror wey dey for wall
Na the mirror wey dey for wall
First of all I am blessed mehn i’m not lucky

And its not my intention to sound cocky
Feels like all the while I served the many faced god
Cos I tell you mehn a boy was nobody
But time na amebo e go surely tell

Them been tell me say bobo you no fit sell
Right now I be like tomatoes my guy i’m sorry if you no get pepper we no fit blend
And we no fit jell if you know me well
I’m a bull i’m a lion I no dey fear

So just point me to the throne na be heir
Who knows maybe I go give you ten percent
Many men, shall fall if you cross my lane
50cent no go fit to cure the pain

So its best if you watch what you say to me
If you jonse you go hear from my bro na the man in the mirror
The mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call

Eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Uhhh na the mirror wey dey for wall
Na the mirror wey dey for wall
Go ahead and sing it with me

Na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
Na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Na the mirror wey dey for wall

Na the mirror wey dey for wall
But sometimes gaan, the man in the mirror dey tire too
I say sometimes gaan, the man in the mirror need fire too
Cos the man in the man in the mirror na person too

He gets fed up and then loses patience too
At those times when you no fit believe in yourself
You need people wey dey believe in you
So my shout goes out, to everyone out there who has ever said a thing or two

To encourage the boy to ginger if you f#ck with me mehn I f#ck with you
I just wanna thanks to family and friends I know that you love me, I love you too
So I do this for you, I do this for me do this for the man in the mirror too
Eiihh mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all

Woohh na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
Eeeeee na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall
Uhhh na the mirror wey dey for wall
Na the mirror wey dey for wall

Go ahead and sing it with me
Na the mirror wey dey for wall, tell me say i’m badder than all of y’all
Na the mirror wey dey for wall, tell me say some na flash but my own na call
Na the mirror wey dey for wall, tell me say loke loke, i no go fall

Na the mirror wey dey for wall
Na the mirror wey dey for wall
Na the mirror wey dey for wall
Some na flash but my own na call

Mehn i’m badder than all of yáll
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Fiziedeen Lyrics – Mirror

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.