Falz – Parampe

Falz Parampe

Falz – Parampe Lyrics

Artist: Falz
Song: Parampe

…want from a n#gg# imma told her
What she really want from a n#gg# imma told her

Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere
Asa penpele, asa penpele
Shebi na person wey don give up, wey don f#ck up ele
Asa penpele, asa penpele

I give you proper condition no dey formu [No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle [Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle [No be muscle oh ehh
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow

Parampe oh [pampa re rah
Dem dey blow me parampe oh [pampa re rah
Parampe oh [pampa re rah rah rah rah Pampa re rah
Dem dey blow me parampe oh

Parampe oh [pampa re rah
She dey blow me parampe oh [pampa re rah
Parampe oh [pampa re rah rah rah rah Pampa re rah
Dem dey blow me parampe oh

Parampe
Monkey never dull whenever e don see banana to chop chop
Kilon wa n so ?
Isokuso no dey bring result

No try me omo you go test and test you no fit reach my side
You no go fit reach my side
Kilon wa n so ?
Kilo tun so, no dey waste my time

I give you proper condition no dey formu
No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle

As I be master for game no be muscle
No be muscle oh ayy
E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow
Parampe oh [pampa re rah

Dem dey blow me parampe oh [pampa re rah
Parampe oh [pampa re rah rah rah rah Pampa re rah
Dem dey blow me parampe oh
Parampe oh [pampa re rah

She dey blow me parampe oh [pampa re rah
Parampe oh [pampa re rah rah rah rah Pampa re rah
Dem dey blow me parampe oh
Parampe
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Falz Lyrics – Parampe

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.