![Everybody Loves Josh I wanna be a Baller](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/everybody-loves-josh-i-wanna-be-a-baller.jpg)
Everybody Loves Josh – I wanna be a Baller Lyrics
Artist: Everybody Loves Josh
Song: I wanna be a Baller
b#tches Dey this world mehn
God abeg I don’t wanna be a mechanic
I wanna be a baller!
All of my friends don Dey hot like this
Na me dey here dey sit down like this
See me see I don set my piece
From mainland unto the island bridge
I wanna pull up in a Range Rover
All the girls see dem go bend over
Shayo dey, say dem go hangover
‘Cause my cup say e go runnet over ah ah
Me I no go talk oh
Lowkey no Dey shout oh
Plenty like discount oh
Money uncountable
Me I no go talk oh oh
Lowkey no Dey shout oh oh
Plenty like discount oh oh
Money uncountable oh oh
I wanna be a baller
Wanna be a baller
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller
Struggle hard my bro
Doesn’t really matter if you white or black
Pop champagne make you start to dance
‘Cause me too sef I no go carry last
I wanna move down to the island
See finish Dey for this mainland
Na everyday man Dey see shege
Na afrobeats abi na raggae?
In my Lamborghini girl
Pull up with my baby cause she drive me crazy
Skipping them f#cking road safety
Wanna be in dream life
Many fake real life ah
Oh oh oh
I wanna be a baller
Wanna be a baller
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller
b#tches Dey this world mehn
God abeg I don’t wanna be a mechanic
I wanna be a baller!
Why life come hard like this?
Sub mi ti tan
Mi ò ti jeun
Wetin person wan chop this morning?
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
C21 – Love Will Never Lie
chloe moriondo – cry
Everybody Loves Josh Lyrics – I wanna be a Baller
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022