ElteeManni – Sapa Anthem

ElteeManni Sapa Anthem

ElteeManni – Sapa Anthem Lyrics

Artist: ElteeManni
Song: Sapa Anthem

Feeling-da-boiboi
Listen
Verse 1
I want to share a penny of my thoughts here

Sapa nice one aswear i sight you there
After so many pains i see no tears
I wonder why it’s hard cos i want no stress
As i work work work i be like johnny walker every night i go dey on sultana

I dey hustle ki emi no kidi gba doller
Ki ori mi matakomi kin di oloola
This life na turn by turn
No be for person wey don die

Give me the grace
Give me the power lord
Make i take shine
I no fit run your race evеry pastor with his own tie

Ki ayie mapa ino ogo wherе the devil wey want touch sky
Chorus
Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we make am baba pass them

Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we go places baba pass them
Verse 2
I beat up my chest

And i stand on my feet’s
Make i win make poverty no defeat
As you dey feed me
Feed my guys for street

Na you put sugar for honey
Babe make my life sweet
After many hustles for lag
If i no make baba god i fit mad

Oh lord i be fine boy and i get swag
E no go make sense make i go back house with rags
If i no get money wetin i gain
Na only my mana know all my pains

Wetin i go tell her if i mo upgrade
Oluwa bless me no go put me for shame
Chorus
Sapa ma ti di national anthem

Dem be no want make we make am baba pass them
Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we go places baba pass them
Feeling da boi

Sapa ma ti di national anthem ye
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

ElteeManni Lyrics – Sapa Anthem

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Sapa Anthem [Explicit]
Release Year: 2021