Efi Cruise – Dont Listen

Efi Cruise Dont Listen

Efi Cruise – Dont Listen Lyrics

Artist: Efi Cruise
Song: Dont Listen

I’m about to put you on a cruise in a minute
Gbedu boss
She was outside it was hot eh
Hot eh eh

Doing shots eh eh
Shots eh
Said she want top eh
Top eh

Floppy
You know that floppy
Wetin happen today
Wey you want come come use me dey play eh eh

Na wetin happen today eh
Wey you come come here come dey troway
They go nacki’ sote sote sote sote
Sote sote sote sote sote sote sote sote

E go fem well well oh
You’re now messing with the don don don don
Chale wassup
You’re now messing with the don don don don

Say she want plug
Now ya seen me walking
E say e see me wo wo
Awonkan trying to know

E go wanna to show
Now ya seen me walking
E say e see me for road
Awonkan trying to know

If e don dey Kolo
One day
One day one day
Kposhey

You can’t be doing what you want now
You see the boy run out
See the boy run
E say mogbe eh

With him hand for head
E dey shout mogbe
Wetin happen today
Wey you want come come use me dey play eh eh eh

Na wetin happen today
Wey you come come here come dey troway
They go jacki’ sote sote sote sote
Sote sote sote sote sote sote sote

E go fem well well oh
You’re now messing with the don don don don
Chale wassup
You’re now messing with the don don don don

Say she want plug
Now ya seen me walking
No tasi me wo wo
Awonkan trying to know

E go wanna to show
Shey e’ see me walking
Ahn e’ see me for road
Awonkan trying to know

If e don dey Kolo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Efi Cruise Lyrics – Dont Listen

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022