Durella – Easy Tiger

Durella Easy Tiger

Durella – Easy Tiger Lyrics

Artist: Durella
Song: Easy Tiger

Another oh sherikoko maje ko
Lombo je ka collabo shoddy tell
Me whats on your mind you feeling
Some rella baby do wella sebi

Am your desire girl I no go lie
You go chop banana until you
On fire easy tiger coming to my
Area no form me bacteria this

Na love criteria girl show me
To give it to you just the way
You want it ah mo ma fun e
Good loving bebe ti bebe

Toba fara bale gbegbe ti gbegbe
Lover I gat him loving super
Star loving cos I gat love to
Madding bеcause the thing

Wey you carry na еgbe ti gbegbe
She go be my wife shoddy you
The type of girl wey dem dey
Carry go go see mama oya

Make we leave that matter
Sexy body gbe wa pull off your
Pata whyne to dime it faster
Show me that your pattern

Shoky for me dancia rapampapam
When upon the floe girl shake up
Your baka of course you know I
Dey on top your matter her matter

See nigboro skele yapa kakiri gan
Yapa kakiri gan beautiful sexy body
Molo yapa kakiri gan bami wa eyi
To le gbondi to lapo to tun shako tole

Judi orekelewa oni shoky file moti ri
Omo ti mo soji
Another woo mo ele yen ole seyan lese
Wo omo ele yen ole seyan lese bo sen

Vibrate ole seyan lese bo sen rotate
Ole seyan lese woo mo ele yen ole seyan
Lese woo mo ele yen ole seyan lese
Bo sen vibrate ole seyan lese bo sen rotate

Ole seyan lese
Omo yapa yasky too gbasky king of
The zanga you hear me hear me sey
Am coming soon on your matter oya verse

2 turn on da lets go
Girl you wiggle wiggle dance to my disco
Longing for my goons wey dey rep for
My disco from the north west and south

To the east o and my sexy skeles wey dey
Whyne their waist into my base like
Oti gara tun I say so we go celebrate
We go jubilate later then we have set

Omo oma appreciate malo deviate
Jeki omo aye gyrate shile gbagbe yen
Mofe wole sibe fun mi laye mo fe rale
Sibe mofe kole sibe fela lo gbe studio

Wa mo fe ma gbe nibe girl in love but
You fighter walahi for you all my life
I go offer you know you no go ever
Suffer for me benzer miss gogo dancer

Fine senor rita genevive you gat your
Banana back on my hummer later
We can take it from there to my room
No time for long thing lets get to

The real thing
I go give you satisfaction girl I need
Your attention more of your session
Baby no tension fast or slow motion

Give me your devotion girl I’ll be waiting
For your love and emotion e don tey
When I don dey for your junction
Girl na you dey make my brain dey

Malfunction today na today you go give
Me your submission girl am on your mission
Omo to bad wa gbayi
Wo omo ele yen ole seyan lese

Wo omo ele yen ole seyan lese
Bo sen vibrate ole seyan lese
Bo sen rotate ole seyan lese
Wo omo ele yen ole seyan lese

Wo omo ele yen ole seyan lese
Bo sen vibrate ole seyan lese
Bo sen rotate ole seyan lese
*** ole seyan lese zanga ole

Seyan lese zanga ole seyan lese
Zanga killer killer another
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Durella Lyrics – Easy Tiger

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2008