DubblOhz – 1 Ghana

DubblOhz 1 Ghana

DubblOhz – 1 Ghana Lyrics

Artist: DubblOhz
Song: 1 Ghana

Bad gyal say she don’t need manna
She single like 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana

Said bad gyal say she don’t need manna
She single like 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana

Ɔwɔ agya, wɔ agya wɔ ne nantem
But she no dey feeli your campaign
But she no dey feeli your campaign
Her body; e go drive you insane

Me, I splash on de tin like Van Damme
She dey chill with me and the gang-gang
Then we go to my place when the sun down
But she no bе my gal oo

Bad gyal say she don’t need manna
She single likе 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana

Said bad gyal say she don’t need manna
She single like 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana

African gyal give me whine so good I-
Give am no wahala; I dey form like Buddha
Every time I see am, she dey dance mapouka
When I call am, she dey make-up in the uber

Slim model tins like she come from Sudan
Backa from Rwanda; face too super
Anybody spy am, dem no go fit to cool down
Ɔdɔ no go sugar person wey dey worry am

She just want to dance
Leave her lone
Don’t need your romance
Leave her lone

You cannot be friends ‘less you smoke
She just want to dance
Leave her lone
Bad gyal say she don’t need manna

She single like 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana
Said bad gyal say she don’t need manna

She single like 1 Ghana
Go tell am you love am if you wanna
But she’s single like 1 Ghana
All my Latina girls; my Jimenas

You be risin’ the mandem antennas
All my island girls; my Kiyanas
Come and whine dat tin like Rihanna
My American girls; my Haileys

Let me cop you a bottle of Bailey’s
My London babes; shake your bum bum babes
When you need to blaze, you can come my way
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

DubblOhz Lyrics – 1 Ghana

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2022