D’Prince (SMD) – Take Banana

D'Prince (SMD) Take Banana

D’Prince (SMD) – Take Banana Lyrics

Artist: D’Prince (SMD)
Song: Take Banana

Code name: D’ Prince
Mavin Activated
How many things e go take till you know
How many things e go do till you know

How many days e go take till you know
Hey! Hey!!
You know
Take Banana till you go yo 1

Mo ti n ri Americana wonder
She feeling the love wonder
The way she dey whine am dey leave me no choice
Omo as I dey go I call her number

Without hesitating, without meditating her mummy I pull up aside her bumper
She killing (6)x the girls dem oooo
I’m willing to go down there
Then then

She whispers to me
D’ Prince is here
Then I pulled her closer closer
Take Banana till you go yo 2

The truth is bitter
Can’t deny the feeling is sweeter
Hennnnn
I didn’t din dull it

She gan gan gan she didn’t din dull it
She Den den den den backed upon it
Den den den na watz upon it
God damn it

See as this girl dey make me commit
Den den den she keeps on coming
Wi wi wi witout no forming
Den den den den den she whispers to me say say wetin I geh geh geh geh get

I pulled her closer closer
Know wetin I get
Take Banana till you go yo
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

D’Prince (SMD) Lyrics – Take Banana

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Frenzy (Deluxe Edition) [Explicit]
Release Year: 2012