DJ Spinall – On a Low

DJ Spinall On a Low

DJ Spinall – On a Low Lyrics

Artist: DJ Spinall
Song: On a Low

Hey nobody baddest than
Ycee
Top boy
So mi say

I’m in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low
I’m in the club with the gyal

No dance no drink cuz you know we on a low
Omo mehn we dey keep am on a low
Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh

Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh
One time dem dey feel me
And I gat gyalz in da back

Yea they see me men
See your gyal wan gimmi
And she don’t wear bra when she see me
Omo mehn

You dey ball from time
Make your gyal wear back us up no lie
She a come with the wickedest whine
Spinnall turn it up one time

So mi say
Dem say man dem foem menday
Omo mehn mofedamilo
Listem mummy wale

Gbogbo won mofe jaiye
We dey chop life like tinny
Bad man repping tinny
You know where we all dey

So mi say
L’m in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low

I’m in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
Omo mehn we dey keep am on a low
Koleyemen everyday na holiday men

Babatise men balling hard till the AM eeh
Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh
Omo shey ko si

Shey ko si
Kilo ko si shey ko si
Omo shey ko si
Omo shey ko si

Kilo ko si shey ko si
The Cap music
Ycee baby
Top boy

Hey nobody baddest than
L’m in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low
All the moves we dey make we just dey keep am on the low

I’m in the club with the gyal
No dance no drink cuz you know we on a low ladies
Omo mehn we dey keep am on a low
Koleyemen everyday na holiday men

Babatise men balling hard till the AM eeh
Koleyemen everyday na holiday men
Babatise men balling hard till the AM eeh
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

DJ Spinall Lyrics – On a Low

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Dis Love
Release Year: 2019