DJ K.O – Pull Over

DJ K.O Pull Over

DJ K.O – Pull Over Lyrics

Artist: DJ K.O
Song: Pull Over

Ori wan o da
If dem tell me say make I leave you
I Dey here
Baby nothing wey dem fi do

Egbami say
Wetin man go do
Because of you
Girl I no do and undo

I see love in your eyes
On your mind
You no mind if e die you alright
But you know say Na only me fit make u feel

Like a queen and you see it
Sun go shine and go fall
But e no matter cos
I go Dey there till e finish

Girl na you wey I want through the bad and the rough as long as you no leave
Cos my mama say
What is love
If we can’t fall

And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you

Say ready love
I’ll bе your fighter
Number one ridеr
Baby pull over

Make I do normal
Na you I decide a
You burn up my fire
Baby pull over

Make I do normal
Do me
Do me
Do me

Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me

Move me
Move me
Move me baby
Do me

Do me
Do me
Do me
Do me

E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me

Move me baby
You know the koko
I want the poko
Shey you know baby I no go play you like marc polo o

Dey for you soso
Ja mujo jojo
Dey for u baby only you baby now till tomorrow o
Cos my mama say

What is love
If we can’t fall
And stand up tall
Never forget say

I give it all
As long you
Say ready love
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

DJ K.O Lyrics – Pull Over

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Pull Over
Release Year: 2021