![DJ COZ Iye](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/dj-coz-iye.jpg)
DJ COZ – Iye Lyrics
Artist: DJ COZ
Song: Iye
Don’t need no introduction
Fbm muzik
So many things, so many things
Wey my eyes don see
My mouth no fit talk about ni
Oh no ooh
So many things, so many things
Wey my eyes don see
Wey my mouth no fit talk about ni
Oh no ooh
Nah nah nah, nah (uh hum)
Nah nah nah, nah (hum)
Nah nah nah, nah (uh hum)
Nah nah nah
Ôyę mwęn ni viè
Iyè wmen ô, oh nooo
She no dey there, she no fit to answer
If i like make i cry from now till tomorrow oh no oh
Ôyę mwęn ni viè
Iyè wmen ô, oh nooo
She no dey there, she no fit to answer
If i like make i cry till tomorrooow, oh no oooh
Ôyę Ôyę
Ôyę mwen ni viè ôyę
Ni viè ni viè ni viè ni viè, ôyę (hum)
Hey! (uh hum)
Ô mhe ti la dian (hum)
Vie (uh hum)
Make i cry? (uh hum)
Cry (hum) cry (hum) cry (uh hum) make i?
Amma tell you what i want to do
This na my sound make you feel am how i want you to
Dem say naija boys don steal amapaino oh
Nah nah nah, nah (uh hum)
Nah nah nah, nah (hum)
Nah nah nah, nah (uh hum)
Nah nah nah
Ôyę mwęn ni viè
Iyè wmen ô, oh nooo
She no dey there, she no fit to answer
If i like make i cry from now till tomorrow oh no oh
Ôyę mwęn ni viè
Iyè wmen ô, oh nooo
She no dey there, she no fit to answer
If i like make i cry till tomorrooow, oh no oooh
Ôyę Ôyę
Ôyę mwen ni viè ôyę
Ni viè ni viè ni viè ni viè, ôyę (hum)
Hey! (uh hum)
Ô mhe ti la dian (hum)
Vie (uh hum)
Make i cry? (uh hum)
Cry (hum) cry (hum) cry (uh hum) make i?
Cry cry
Pro
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Complex Theory – High Beams
Slave Raider – Youngblood
DJ COZ Lyrics – Iye
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022