D’Banj – Tongolo

D'Banj Tongolo

D’Banj – Tongolo Lyrics

Artist: D’Banj
Song: Tongolo

Me I be D’banj, me jamo friends dey call me skibanj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me

And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody
Chorus
Shay u won no d koko

Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy
D’banj tell them d koko

I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say makе you show them your magic wand
Dey say, tongolo tongolo

Omoge wa jе tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo
As I dey waka on the road

I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small

I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
She no won gree my own o
Until I yan her the koko
Chorus

Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy

D’banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted

Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted

Ko mo pe D’banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don’t get it twisted
Chorus till fade
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

D’Banj Lyrics – Tongolo

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2006