D’Banj – Scape Goat

D'Banj Scape Goat

D’Banj – Scape Goat Lyrics

Artist: D’Banj
Song: Scape Goat

Ose ose hmm and you know now
Don don don jazzy again
Now this goes out to my one and only sweet potato in the world
My vow to you

Take my heart take my love
Take my body come build my home
Stay with me iyawo mi cos you love me
I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me
You gave me breakthrough baby oh ahh ah
I will be your scapegoat honey
Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby oh ahh ah
Baby boo i can see your eyes
Say you don jam many fools for your life
Dem go come as lovers as dem disguise

But as time goes by na ur body be the prize
Success sef wey you carry na die
That’s why sometimes i no dey surprise
Dem go say dem love you but that na lie

Chop and clean mouth tell you bye bye
Me sef i no tell you say na me holy pass
Some people dey talk say i dey use jazz
Dem say i bush some say i razz

Dem say i be nobody i no get class well
I’ve been bad and i know it
And i’m sorry wanna show it
But no one will give me a chance to prove myself

Despite what you’ve heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you i make this vow i say

Take my heart take my love
Take my body come build my home
Stay with me iyawo mi cos you love me
I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me
You gave me breakthrough baby oh ahh ah
I will be your scapegoat honey
Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby oh ahh ah
For all those guys that caused you pain
That broke your heart and brought you shame
If you need someone to blame

You can put the blame on me
For all those guys wey spoil your name
Those guys that drove you insane
Let me be the one to pay

At your beck and call with no delay
I’ll stay committed to you girl
I’ll never fall your hand
Let let them call me a fool girl

Omo na dem get their mouth oo
I’ve been bad and i know it
And i’m sorry wanna show it
But no one will give me a chance to prove myself

Despite what you’ve heard of me
You still went ahead to be with me
You have chosen to be there for me
To you i make this vow i say

Take my heart take my love
Take my body come build my home
Stay with me iyawo mi cos you love me
I will be your scapegoat honey

Cos you came through for me
You gave me breakthrough baby oh ahh ah
I will be your scapegoat honey
Cos you came through for me

You gave me breakthrough baby oh ahh ah
Omo to good o o good o
O good o o good o
O good o o good o

O good o o good o
Ani o nice o o nice o
O nice o o nice o
O nice o o nice o

O nice o o nice o
Omo to clean o o clean o
To clean o o clean o
To clean o o clean o

To clean o o clean o
Omo to set o o set o
To set o o set o
To set o o set o

To set o o set o
To sweet o o sweet o
To sweet o o sweet o
To sweet o o sweet o

To oh oh oh o o sweet o
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

D’Banj Lyrics – Scape Goat

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
D’Banj
Release Year: 2012