Czah The Dream – What You Heard

Czah The Dream What You Heard

Czah The Dream – What You Heard Lyrics

Artist: Czah The Dream
Song: What You Heard

Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

I know too much owo
Make man feel he’s abovе all
Yeah i like your table
I no want makе the table turn

God wey do am for you
Make him sef do am for me join
We all the same oh
Sometimes i feel all alone gan

Tell me tell me what you heard oh
You know we not different
Different different different
We all the same, no difference

So many things i dey face
As i dey i just wan dey my way
With no friends just me and my jay
Make i come dey hear music lowkey

Shawty wanna f#ck but i gotta keep my mind on my riches
I ain’t got no time for these b#tches
Came from a place no love no happy
Came from a place no love no money

Ye
But they say we not different
Just a couple ghetto kids with big plans
But you no get any money to achieve them

I know i can’t die in the trenches
And i know i’m different
Ain’t nobody is like me
Just me ctd

Pull up in a brand new chevy
Yeah me i know say i different
All these fine girls wanna see the man
And i know say i different

Me i know say i different different
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different

We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different

We all the same no difference
I wanna make money for my fam
Dem laugh me when i said i want a grammy
Too many things wey dey flash from my mind

Too many stress reason why i take kpoli
Two shot two puff everything don soft
Who is in charge that’s me i’m the boss
We in the ghetto make popo no burst

Give us our daily bread oh my lord
Yeah cause boys gats chop
Everything red boy got no funds
Yet she still dey ask for sub

Why why na omoge wetin sup
Why you come dey do falala
Matter for head like i carry dada
Me i no wan too dey para

Before dem talk say i dey cause palava
I just want to dey my dey
Dey my dey
I just want to roll my jay

And puff my jay
And dey my dey
I just want to dey my dey
I want no stress

Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

I know too much owo
Make man feel he’s above all
Yeah i like your table
I no want make the table turn
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Czah The Dream Lyrics – What You Heard

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
The Dream [Explicit]
Release Year: 2022