Cyria – Lagos

Cyria Lagos

Cyria – Lagos Lyrics

Artist: Cyria
Song: Lagos

Ah ah
Ye ye ye ye..ah
Aboi
Dmp again ne yo oh oh (where everybody dey go)

Oya na, pkillz
Sabi na lagos o
Where every body dey blow
Sabi na lagos o

Where every body dey enter(dey make am)
Sabi na lagos o
Where all the senior men dey
Sabi na lagos o

Where even alaba dey
I dey hear about this lagos e don dey ye
Makе me self go use my еye see one day
Whether na under bridge (any where i go stay)

Coz me i know say one day my hustle will pay
Calm down, oh please don’t tell that
I just go on the spot like jimmy jatt
I want chop too get body like gentle jack

Oh lord please give that oh oh
From benue 2baba go oh oh
From junction boys dem go oh oh
From enugu phyno and flavor go oh oh

Oh lord me self wan go oh
From bayelsa timaya go oh
From akwa ibom iyanya go oh
From delta harrisong self go too

Oh lord me self wan go too
Any where at all (i go stay eh eh)
Ajegunle, o’reilly ( i go stay eh eh)
Ojuelegba suru-lere (i go stay eh eh)

Idoh me town, gbagada ( i go stay eh eh)
Ojota, bariga ( i go stay eh eh)
Aje, yaba ( i go stay eh)
Mushin, alaba ( i go stay eh)

I go stay eh
I go stay eh
I go stay eh
Sabi na lagos o

Where every body dey blow
Sabi na lagos o
Where every body dey enter(dey make am)
Sabi na lagos o

Where all the senior men dey
Sabi na lagos
Where even alaba dey
My mummy dey hala

Daddy dey para
Them say if i go there them go give me wahala
Abeg i’m sorry
Mummy please forgive me

I gone disrespect you on this matter eh ye
Coz i wanna go run things with wande coal hmm hmmm ye
Coz i wanna go run things with davido oh oh (ye ye eh eh)
So pkillz come tell them waiting you know eh….

I say come tell them waiting you know oh oh oh oh
Say na lagos state everybody wanna go too
So i carry my bag enter motor
Whether na day bus

Whether na night bus
Me i no care as long as i dey ride bus
Mummy yo make you pray for me
So i go make am big surely ee

See this songs i dey sing no go go in vein
Very soon every body them go know my name
Me i no know anybody for this place when i dey go (baba god na your hand i dey)
E no go good say me i come lagos and i go back empty handed (oh lord make you make a way)

Sabi na lagos o
Where every body dey blow
Sabi na lagos o
Where every body dey enter(dey make am)

Sabi na lagos o
Where all the senior men dey
Sabi na lagos
Where even alaba dey

Lagos oh
Lagos oh
Lagos oh eh eh
Lagos oh

Lagos oh
Lagos oh oh oh
Pkillz
Dmp again ne yo oh oh (aboi)
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Lagos Lyrics – English Translation

Ah I’m ah is
Come yes yes.
Abobna
Also over again.

Ohy, bel, pillsz
Don’t Laris is a Lagos.
Well all all the spirit are blowing.
Don’t Laris is a Lagos.

What all all the everyones they are and oahy it to)
Don’t Laris is a Lagos.
Wight all the Syisor is good.
Don’t Laris is a Lagos.

Wight he even shouted never.
I heard about this Lagos about this Lagos.
Mark Mari leages to myself use my grag dae – Oye one one day one day one day
WO Grilon was Pamris (Yay I will be alone)

To know I know that one dies my hustles pays to pay
Gim below down, oh plays tell that tell that he
I just went on the Pees, like Jim.
I want to eat too much to each each one like tmple jack

Olfindyy Sink Supin Suin So oh oh.
According to Benale 2bbbow oh oh oh oh oh.
From the jlons will go to the juncites.
From Ping plives, Not and glor Depror Go oh oh oh.

Olfint me myself will go oh.
From the angelasaay went oh.
From the ark surlhophethyrinatheri oh.
From the sparnal of Suarsa will also be too too.

Olfin me want to be too too will also be too too.
Anyway the whole soul will all (a will all ( Geh eh)
I was ajinle, or his wife’s alacy ( he will stay Geh eh)
ik Anh solny full-leak ( Go going to you your kach))

I’m me to Cown, Bada ( he will be a logg eh))
Ajer, a graga to stay down to stay eh eh)
I was a place, here ( I will stay down ehw))
According to the arshen, shouted ( he will stay teh (su)

he will be with him hih you
he will be with him hih you
he will be with him hih you
Don’t Laris is a Lagos.

Well all all the spirit are blowing.
Don’t Laris is a Lagos.
What all all the everyones they are and oahy it to)
Don’t Laris is a Lagos.

Wight all the Syisor is good.
Jris is in Lagos.
Wight he even shouted never.
My Mmmmyy.

The dyyyy isn’s weffyy
They said if he will be the troubles and give me trouble
Please he’m sorry for him.
Mummmy plays for jw.

I will respect this way this day on this day, you
Cosz i want to run better with a coal dal dud duuny you
Cosz i want to run better with David or hus you) you)
So PelPles coming to tell them to know eh.

He said nike him that they wait for you know oh oh oh oh.
There is Laris began to start everyone to go to too too.
So I’t Carate my bags bag and cart a cart.
WOhman is dying riseings

Weeam is to hight.
I don’t care for long as long as he is readings the bus
mmmy you want to pray for me
So he will make him a great day full of all he

ee this song is I singing will not go to the Vedu
Myy so all the eyes of all they will know me is here
May I know anyone who is to this place where I am going to (bah God is your hand in your hands)
He will not be good that I Come to Lagos and go back to her logs and sanhh for the yupplication for me to see a way

Don’t Laris is a Lagos.
Well all all the spirit are blowing.
Don’t Laris is a Lagos.
What all all the everyones they are and oahy it to)

Don’t Laris is a Lagos.
Wight all the Syisor is good.
Jris is in Lagos.
Wight he even shouted never.

Lany oh
Lany oh
Lari oh
Lany oh

Lany oh
Lan oh oh oh
PrebelPzzz
Also over again.
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

Cyria Lyrics – Lagos

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Please support the artist and us by purchasing your favourite music thru our Amazon Music and Apple Music links 🙂

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Release Year: 2009