
Creed effect – Depressed Lyrics
Artist: Creed effect
Song: Depressed
Thank god say god no be man
Problem for head be like afghanistan
Many trials we dey stand
I no go rest till i complete my plans ahan
So many times i feel depressed
Sometimes i confuse
Steadily tell myself all day
Me i no fit loose oo
My dreams i chase i no relent
Always on the move
Cos sapa no dey look my face
Wetin man go do( go do o)
*chants
They wan dey gum body they perceive the doh
Nobody wan know wen you hustle on a low
I needed somebody wey go gimme love
She scatter ma heart n#gg# i became so cold
Ma cross i don carry
Heading to calvary
Them go hurt you and then come back saying i’m sorry
I no need company
Ma cross i don carry yeah
So many times i feel depressed
Sometimes i confuse
Steadily tell myself all day
Me i no fit loose o
My dreams i chase i no relent
Always on the move
Cos sapa no dey look my face
Wetin man go do ( go do o)
*chants
I don taya to complain oh yeah
Many stories to narrate oh yeah
I go travel out of state
Japa with an aeroplane
That broke boy from imo state oh yeah
No be power na him grace oh yeah
I dey try to stay my lane o yeah
I go travel out of state
A broke boy from imo state
No be power na him grace oh yeah o
Find more lyrics at https://dcslyrics.com


Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
$UICIDEBOY$ – Matte Black
Trippo B – Whyne Up
Creed effect Lyrics – Depressed
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022
https://www.youtube.com/watch?v=U4eH3Bqh78U