Ce Cani – Away

Ce Cani Away

Ce Cani – Away Lyrics

Artist: Ce Cani
Song: Away

Oh my God oh! My God hmmm
Oh my God oh! hmm yea hmm
I guess I’m coming back hmm yea hmm
I’m still checking time and I’m still looking at these years wey don pass me by, where are we now where are we now

When we started hmm in 2015 it was fresh
It was so damn good hmm i miss the first fire no be here
I don’t know what have been keeping us yea, what have been keeping us away
Make you come here make i come there na so we just dey fumble now

Oh my God oh! hmmm
Who get thе story make e write, who gеt the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
Who get the story make e write, who get the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
So many mushy mushy thing you go talk, me go talk

Na only phone wey the thing dey work, reality e get as e be
I guess its time to copy all things and fix up
Make we no dey do like say we no know say time no dey reach us
Emotion sef e dey involve, physically sef you no dey

Everything e don dey work i guess you connecting with other guys
My God oh hmmm
Who get the story make e write, who get the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ce Cani Lyrics – Away

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

From the album:
Cristina D’Avena e i tuoi Amici in Tv Reloaded
Release Year: 2019

https://www.youtube.com/watch?v=DoNraKWjIfM