![Burna Boy Yawa Dey](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/burna-boy-yawa-dey.jpg)
Burna Boy – Yawa Dey Lyrics
Artist: Burna Boy
Song: Yawa Dey
It’s Leriq, call the paramedic
Yawa
Oh lord have his mercy
Oh lord have his mercy
Eh
Sibidi down dibli dibi down ding dong
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
I been dey wear Versace shirt
They wear their ray ban
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for TV and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on misbehavior
Them call me Oluwa Burna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator
I tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
Eh eh eh
Tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o
See in 2010 when I drop my single
I was skinny
And my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The thing go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a Grammy
To say I don die
But 2012 I sign the contract
I tell them no be by force (hey)
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
Eh eh eh
Tell them no be by force
Tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o
This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them
This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them
Hahahaha
Na so now
Sabi boy
Believe you
If you never see landlord, yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family them never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
You dey for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o
Han, ah eh, ah eh
Omo dance pass dance o
Oya na okay na
But if I dance okay na
That time you go follow us na
You gots showcase
Oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them, show them
Oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them
Eh oya, oya, show them, kill them, show them
Kill them, show them, kill them
Find more lyrics at https://dcslyrics.com
![DCSLyrics.com Amazon Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Amazon-Music.png)
![DCSLyrics.com Apple Music](https://dcslyrics.com/wp-content/uploads/Apple-Music.png)
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Burna Boy – Last Last
Burna Boy – Touch Your Toes
Burna Boy Lyrics – Yawa Dey
Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.
Release Year: 2022