Burna Boy – Wettin Dey Sup

Burna Boy Wettin Dey Sup

Burna Boy – Wettin Dey Sup Lyrics

Artist: Burna Boy
Song: Wettin Dey Sup

Fu-fu-fu
Funkula
I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash
Check am na kpa goro kpa

Me I know say everybody got to die on day
Buried six feet under golo ta
Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup

To ba je ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top

Then I show dem wetin dey sup
Dey my own na me know wetin dey come
You’re waiting in vain I’m overtaking again
Start to dey dance

Put your cap to the back
If you know say na kpa goro kpa
Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max

We no come here to come gallivant
I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
If you no think am well e go hang
Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance

As for me that one no be my plans
Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
Wetin you hear wetin dem talk
I’m watching my back and facing my front

Truth dey bitter needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
To ba je ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
Abajo toni ki ma so mo nothing dey sup

Pick dem one by one
Make me burst my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring 911 dialing

Never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup
I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash

Check am na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die on day
Buried six feet under golo ta
Make nobody tell my people make we try golo ta

But if no be sake of one or two things you sef know
Say down you go down
Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
Wetin you hear wetin dem talk

I’m watching my back and facing my front
Truth dey bitter needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult

Make we dey understand wetin dey sup
Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
To ba je ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup

Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup

Dey my own na me know wetin dey come
You’re waiting in vain I’m overtaking again
The way the act is the way you know
That’s the impact

The beautiful impact that we have on the people
There’s a lot of music that’s out right now
But the s**t ain’t at- it ain’t life
Find more lyrics at https://dcslyrics.com

You can purchase their music thru
DCSLyrics.com Amazon Music    DCSLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Burna Boy Lyrics – Wettin Dey Sup

Please support our site by sharing it.
And please follow our site to get the latest lyrics for all your favourite songs.

Release Year: 2019